Rhesus Incompatibility explained in Pidgin English

Dr Toyin Yusuff
Dr Toyin Yusuff
180 بار بازدید - 6 ماه پیش - Una know wetin dem dey
Una know wetin dem dey call Rhesus incompatibility? You know wetin be your Rhesus factor? Make you no too worry unless you be woman with belle wey be Rhesus negative and ya pikin na Rhesus positive. Abeg watch dis video make you see wetin Rhesus factor be, wen wahala dey come and wetin you fit do if you get wahala.

If you neva subscribe to my channel, I no know wetin you dey wait for. If you subscribe, you go get alert when new video dey wey you go learn more about ya bodi. E dey free too!

Chapters
00:00 Introduction
00:09 Definition
00:47 Test with explanation
01:03 Wahala with Rhesus incompatibility
01:58 Solutions to Rhesus incompatibility
02:20 To end d mata

Picture from  https://www.quora.com/How-do-surface-...

Disclaimer: This video is for educational purposes only and does not constitute a consultation with Dr Toyin Yusuff. The statements in this video should not substitute medical diagnosis, cure or prevention from a medical professional. The video does not substitute seeking medical advice if needed from medical professionals. The information is correct at the time of the production of this video.
6 ماه پیش در تاریخ 1402/11/02 منتشر شده است.
180 بـار بازدید شده
... بیشتر