Cervical smear in Pidgin English #cervicalsmear #internationalwomensday #pidginenglish

Dr Toyin Yusuff
Dr Toyin Yusuff
37 بار بازدید - 5 ماه پیش - You know sey cervical smear
You know sey cervical smear test go fit tell you if you get cervical cancer on time? You know wetin dem dey do during the test? make you watch dis video make you know wetin go happen wen you go for d test. When dem do take  d sample, dem go send am go lab see weda bad cell dey d cervix wey go cause cancer.

If you neva subscribe to my channel, wetin you dey wait for? Make you subscribe so dat you go get medical news wey go hep you. E dey free to subscribe.

Disclaimer: This video is for educational purposes only and does not constitute a consultation with Dr Toyin Yusuff. The statements in this video should not substitute medical diagnosis, cure or prevention from a medical professional. The video does not substitute seeking medical advice if needed from medical professionals. The information is correct at the time of the production of this video.
5 ماه پیش در تاریخ 1402/12/18 منتشر شده است.
37 بـار بازدید شده
... بیشتر